Magixx – 4 Days Lyrics

Magixx – 4 Days Lyrics

Read ‘4 Days Lyrics,’ by Magixx below

Intro

UhWO WO WO na na
ye ye
Ajibajaje
Uwi na uh

Verse 1

Girl, I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race

Body dey sweet me
Jedi jedi for waist na-na
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Pre-Chorus

Something about Olivia
It’s deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I’m just a lonely mister
Your company me I’m after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

Chorus

As I don loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informaté
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informaté
I been loving you for days

Verse 2

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abena please comply
I want to ease your mind oh yeah yeah

Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Pre-Chorus

Something about Olivia
It’s deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I’m just a lonely mister
Your company me I’m after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

Chorus

As I don loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informaté
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informaté
I been loving you for days

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50