Jaido P – Money Lyrics

Jaido P – Money Lyrics

Read ‘Money Lyrics,’ by Jaido P below;

Intro

Abuje yi!!!
Shopla!!

Verse 1

For early momo (momo)
I just dey no! no!!
Aiye le omo
Genuine (genuine) ore!, sho won Walahi!!

Lati day one ni mo ti stubborn mo nkan
Somo stake ones never gonna mumi mona
Lati takeone moti stubborn
Thinking I’m gone gone emi ti mo tan won

Dem go talk, wetin sup
(Dem go talk, wetin sup)
Say em no love me any more
I no dey listen ki lonso Me I bone their side

See wetin the money cause
(See wetin the money cause)
I no want anybody loss
(I no want anybody loss)
Padi padi no be by force
(Padi padi no be by force)
I swear to God I go stand I go kpo and guide

Chorus

Me I no dey play with my money o o o
Cause you no go take billing for me oo o
Brother no dey play picker koni oo o
After you do me bad, no tell me sorry oo

Me I no dey play with my money o o o
Cause you no go take billing for me oo o
Brother no dey play picker koni oo o
After you do me bad, no tell me sorry oo

Verse 2

Mio mo mio mo you no dey consider
Say we nor be bra (bro) ah
We got trust issues

Una plenty wey just wan see me down my gee I dey tell you
Una plenty wey no wan see me rise like e garri ijebu
For inside street we dey show love but some times ama n jeju
I disagree to agree my brother if we fight we fit settle,

I dey do am, I dey do am
Koseni toye Iseoluwa ni o
Iseoluwa ju ti alfa lo iseoluwa
Koseni toye iseoluwa o lo far gan

Chorus

Me I no dey play with my money o o o
Cause you no go take billing for me oo o
Broder no dey play picker koni oo o
After you do me bad, no tell me sorry oo

Me I no dey play with my money o o o
Cause you no go take billing for me oo o
Brother no dey play picker koni oo o
After you do me bad, no tell me sorry oo

Outro

Abuje yi!!!
Buck, berry..

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50