DanDizzy – Oppress Lyrics Ft. Odumodublvck, Jeriq, DTG

DanDizzy – Oppress Lyrics

Read ‘Oppress Lyrics,’ by DanDizzy, Odumodublvck, Jeriq, and DTG below

Intro

we no go shake, we no go fall, we go dey move
we go de shayo with our bannies, we go dey cruise
were my niggas omo your kele be that my muse
ehh, wave zaddy

DANDIZZY’s Verse

People wey no get shingbai na them de loud as fvck (wave)
many men wey de chase this paper but wetin I de find na block (zaddy)
if the kele de unemployed then me I no go eat her work (never)
me I dn too grind if no be my time ahswear I go thief their clock

I go jump the que I go de for front, I go give them war
call police for me police de play who goes there come de tell me make I pass my blunt (tutututut)
the matter na less, connection I get omo wireless
I go still de go even when tyre less cos I tireless, the matter na less

CHORUS: Dandizzy

Wetin I need, the cash the girls
wetin I love, the sex the flex
wetin I hate, my ex my ex de ball de ball oppress oppress

Wetin I need, the cash the girls
wetin I love, the sex the flex
wetin I hate, my ex my ex de ball de ball oppress oppress

Interlude: Dandizzy

This nigga is fvcking dangerous my n!gga stop playing, stop playing
he is dangerous, he’s armed to the teeth,
he gat lyrics, he gat bars, he gat lines, he gat hit, he’s gat flows and he gat vibes,
stop playing

ODUMODUBLVCK’s Verse

Hey
Steady de tana my kappas
Odumodu are you safe?
Dandizzy rotate her bum-bum
But Ginika can you play (haba)
Odumodu can they go? (never)
return back is evil
call all my n!ggas we going to war the tipper go fill am for gate (robbers)
look at her nyash and face everywhere mara mma that my lagala me and Chidinma
Cock my kala but I came with the boys all of them go tuwama
Fold Igbo for my mouth cos I knack am back cos my kele been dey kick my balls many men dn deny my capacity now they know the boss

CHORUS: Odumodublvck

Wetin I need, the cash the girls
wetin I love, the sex the flex
wetin I hate, my ex my ex de ball de ball oppress oppress

Interlude: Dandizzy

you think it’s a game huh,
you think is a game,
this is real life, this is blood, this is sweat,
this is hustle, this is real n!ggas,
this is Abj, this is South Side, this is Ph, this is 042,
this is real life stop playing

JERIQ’s Verse

Ogbeee
On your mark, set, ready get this money
I’m in a burial ceremony and poverty is want and money
No days off, my light is on shining, trapping night till morning
Amadioha don’t play with my percentage
this is the final warning.

Me I no de for gidigban gidigban
my blessings agidigba agidigba
oluwa biko forgive a sinner man, millionaire working to become a billionaire
Rubbers tight, Selina tight, nwanne ghetto living no be chais
akwa onye kene Sunny bobo, Sunny ekene ya I can be gooder than nice

no distraction, I’m only in for action, no subtraction in my transaction
Chineke thank you don’t mention
I am not down but I’m feeling dizzy
I want to be a don like dazzy
my GLE bukwanu new chassis
nwanne odilo easy, odilo easy ehh

DTG’s Verse

Lemme tell you three things that I don’t like
niggas that mute like a sunsight
girls that move like they’re so nice
handle my heart with the gun and a slaughter
and I don’t like niggas when they think that they know my story cos it should be hotline
couldn’t fit my shoes you got the wrong size and I couldn’t wear yours it’d be so tight
I love when they’re talking my name cos the feeling

we give thanks to the most high for he kept me breathing the whole night
been through the most you can see short eyes

I can never go switch off my guys, that’s GD16 that’s black side
just trying to make it out of the mud by a couple yards

one more thing I forgot,
I don’t like guy that pretend to be us
you can never be us, we’re one of a kind, it’s word of advice

CHORUS: Dandizzy

Wetin I need, the cash the girls
wetin I love, the sex the flex
wetin I hate, my ex my ex de ball de ball oppress oppress

The End: Oppress Lyrics by Dandizzy…

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50