Basketmouth – Goal keeper Lyrics ft. Shatta Wale, Bayanni

Basketmouth, Shatta Wale, Bayanni – Goal keeper Lyrics

Read ‘Goal keeper Lyrics,’ by Basketmouth, Shatta Wale, and Bayanni below;

Intro

Yan me, yan me.
Basket
Doctor

Bayanni’s Verse

Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate,
I dey run my race, If your kelle it calling me,
I’m on my way, Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo

Chorus: Bayanni

If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they want ball me,
They want ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o.
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo

Post-Chorus

Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo

Shatta Wale’s Verse

What’s pun that skin?
Forever thing, You know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets Dan Ka gan thing
I no complain like a gunman thing,
On toper dem man i fly like man ar helicopter Mind my business,
That’s how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat

Yeme, (Yeme)
Yeme, (Yeme)
O jus o runku Yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uuu

Chorus: Bayanni

If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they wan ball me,
They wan ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o.
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer

Post-Chorus

Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50