Zlatan – 10 Bottles Lyrics

Zlatan – 10 Bottles Lyrics

Read ’10 Bottles Lyrics,’ by Zlatan Ibile below

Intro

ahaan ahan
(Chech your producer)

Verse 1

‘say go hard or go home
my brother no padi for jungle oo
nobody go help you to struggle oo
ai say so many things that you don’t know ah
when e soft you go see them oo
when e finished go dem go say money miss road
(jomor jomo)

Pre-Chorus

when dem dey sleep
me I no dey sleep I dey shishe oo (shishe o)
te pa mo she kin le gbo ope (gbo pe)
la wa update loor ko to we oshe oo ah

kabiesi na your doings make me dey sho ope oo (sho ope oo)
pe mo gba ope na ore ofe (ofe o)
ewo aye mi lo de ehh ehh ehh

Chorus

te ba ra one bottle
a ma ra two bottles
wan shey three bottles
awa ma shey ten bottles

Franklin Benjamin in bundle bundle oo
azaman wey dey dull
you go see my troubles o

Post-Chorus

I will never loose guide oo
never snooze
I’ll never loose
shey you’ll snooze?

I will never loose guide oo
never snooze (aii)
I’ll never loose

(aii aiii aiii kuronbe)
ko so owo (kilo wi)
ko so obo (kiloun so)
ngbo kilo shey koko?
owo ni koko ah
owo ni koko eh

(jomo jomo)
ko so owo (kilo wi)
ko so obo (kiloun so)
ngbo kilo shey koko?
owo ni koko ah
owo ni koko eh

Verse 2

say omo oro nothing concern me
if no be money matter na whining
I don’t care I don’t care attitude
fun awon omo ashana yi to fe bami sun
I go grind grind non Stop (non Stop)
make my money no get bus stop (bus stop)
even Mr dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop

Pre-Chorus

when dem dey sleep
me I no dey sleep I dey shishe oo (shishe o)
te pa mo she kin le gbo ope (gbo pe)
la wa update loor ko to we oshe oo

kabiesi na your doings make me dey sho ope oo (sho ope oo)
pe mo gba ope na ore ofe (ofe o)
ewo aye mi lo de ehh ehh ehh

Chorus

te ba ra one bottle
a ma ra two bottles
wan shey three bottles
awa ma shey ten bottles

Franklin Benjamin in bundle bundle oo
azaman wey dey dull
you go see my troubles oo

Post-Chorus

I will never loose guide oo
never snooze
I’ll never loose
shey you’ll snooze?

I will never loose guide oo
never snooze (ai)
I’ll never loose

(aii aiii aiii kuronbe)
ko so owo (kilo wi)
ko so obo (kiloun so)
ngbo kilo shey koko?
owo ni koko ah
owo ni koko eh

(jomo jomo)
ko so owo (kilo wi)
ko so obo (kiloun so)
ngbo kilo shey koko?
owo ni koko ah
owo ni koko ej

Outro

(Chech your producer… chech your producer)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50