YKB – Pressure Lyrics

YKB – Pressure Lyrics

Read ‘Pressure Lyrics,’ by YKB below;

Verse 1

it was a tuesday, i was in my mothers house
my sister call my mother phone say she wanna talk to me
say gbolaga, you need another option
that woman there she no dey collect pension hmm

sho ti gbo
shoro ti ye
change your ways
no delay
i know you love your hustle but it’s important that you play your role hmm

Pre-Chorus

so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
they no dey rate me for family

so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body

Chorus

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
them go give you lecture

for the money
for the money
for the money it’s pressure
But I no go sucum

Verse 2

Yeah
i’m not worried about what you worry about
i get some issues i dey carry about
but you probably know nothing about it (nothing about it)
wetin matter na say ki n ti powo
ki n ti gbowo
ki n ti fowoshowo oh ooh
she bi my mama go hold body (na em matter)

Pre-Chorus

so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
they no dey rate me for family

so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body

Chorus

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
them go give you lecture

for the money
for the money
for the money it’s pressure
But I no go sukkum (I no go sukkum)

Outro

For the money
It’s pressure

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50