Stonebwoy – Ekelebe Lyrics Ft. ODUMODUBLVCK

Stonebwoy – Ekelebe Lyrics

Read ‘Ekelebe Lyrics,’ by Stonebwoy and ODUMODUBLVCK below

Intro: Stone & Odumodu

Hear Me now
Na da da da da di da da dow
da da da dow
Odumodu
Native

Chorus: Stonebwoy

EKELEBE You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t do like Junky wey just come play

EKELEBE You know my mind dey far hmm
Me I no be your neighbor hmm
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Post-Chorus: Stonebwoy

My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

Stonebwoy’s Verse 1

Ekelebe you be de gbege (Problem)
Just because I gbele gbele (open up)
You want play
Don’t try to sample yeah
Coz you go tele (carry) yeah

Unu the afro dancehall Pele
Dem better know
When the gyal dem see me a road
Come hear the sexy voice a bawl and roar
Dem say dem love Stonebwoy to the core
And me love them more

Chorus: Stonebwoy (Odumodublvck)

EKELEBE You know my mind dey far (ekelebe o)
Me I no be your neighbor (ekelebe o)
Check your level and stay far (ekelebe o)
Don’t do like Junky wey just come play

EKELEBE You know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Odumodu’s Verse

Many men are looking At my shawty Make dem touch
ODUMODU Ekelebe Na wetin dem dey call me for Naija
Anytime I pull up pull up They give me everything
All the things I request
Stonebwoy dey fall out Igbo plus all the burantashi
She don warn me When you put am Od no dey flinch
But I don knack From Morning Abena no dey gree

Who wan dey price her? You fit?
Stonebwoy the money too choke Abi?
I can’t be hungry
Icy
Bling bling
They know Na my policy Ogbonge crib
Na there wey we dey live
100 meters Run my race Burna Boy ability
Comot my condom F*ck up the pum pum
Quarantine with my boo (cool)
Punish me
Omo f*ck am like na taboo

Stonebwoy Verse 2

And weh mi na go see
Temper dem a temper
With the Rasta man peace
But I a stand talawa
Like a one marker tree
Have a guardian angel
Mama Catherine ah ah

Dem never match up to the stamina
Done Kilometers
Done metres
Done miles
Me dem a follow inna di game
Like a compass
Them try pass
And dem loss…

Chorus

EKELEBE You know my mind dey far (ekelebe o)
Me I no be your neighbor (ekelebe o)
Check your level and stay far (ekelebe o)
Don’t do like Junky wey just come play

EKELEBE You know my mind dey far (ekelebe o)
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Post Chorus

My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

My paddy yeah
You go dey rush
And go bite your finger
Bad man no chase
After girl pon tinder
1GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50