Shallipopi – Start Am Lyrics

Shallipopi – Start Am Lyrics

Read ‘Start Am Lyrics,’ by Shallipopi below

Only one pluto presido
They call me Shallipopi

Fresh young nigga looking sexy
1234 girls them plenty
Them neve Born anybody wey fit Stress me
Fine girl take my number make you text me

Ahn ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer
Ahn ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer

Do not care weather them know me
step into the game all of them them go notice
Hold my spark like ma polly
No smoking
So my n!gga call the police
The time is 606 what’ on my left is a rollies
Richard millie big boy thing
I been on cloud na I moving slowly, slowly (wait)

Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am finish am (go finish am)

Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am finish

Na who start am go cus Damage
Forget English money na major language
Shalli you’re too savage
Are you 21 savage or Tiwa Savage

Too steeze you see our package
The lifestyle too choke we no Dey manage
Money matter na small challenge
You can’t take my money and run away

Fresh young nigga looking sexy
1234 girls them plenty
Them neve Born anybody wey fit Stress me
Fine girl take my number make you text me

Ahn ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer
Ahn Ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer

Do not care weathe them know me step into the game all of them them go notice
Hold my spark like ma polly
No smoking
So my nigga call the police
The time is 606 what’ on my left is a rollies
Richard millie big boy thing
I been on cloud na I moving slowly wait

Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am finish am go finish am

Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am finish

Na who start am go cus Damage
Forget English money na major language
Shalli you’re too savage
Are you 21 savage or Tiwa Savage

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50