Shallipopi – New Cat Lyrics

Shallipopi – New Cat Lyrics

Read ‘New Cat Lyrics,’ by Shallipopi below

Intro

Clear road no go dey…
Na your presido dey come
Dem call me shallipopi
Yo x…

Pre-Chorus

You Dey observe level wey Dey sup
Hold thing cannot take again
Industry break again movement don Dey start again

Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
New Cat the bidden i just Dey come omo

Chorus

I Dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongatta just Dey tension
I Dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongatta just Dey Dey tension

Verse

Them say I mentioned that you keep on calling focus but tinubu Dey funny me
Just Dey worry me can’t afford me
Now suddenly them Dey attack only me hey
Gbemi now you no go see my thing pay
Now she put my thing for here pimpim
You know the drilling you know the feeling
Wetin man go do you know the…

Pre-Chorus

You Dey observe level wey Dey sup
Hold thing cannot take again
Industry break again movement don Dey start again

Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
New Cat the bidden i just Dey come omo

Chorus

I Dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongatta just Dey tension
I Dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongatta just Dey Dey tension

Outro

Yo x
Gi
Gi..giddem

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50