Rema – DND Lyrics

Rema – DND Lyrics

Read ‘DND Lyrics,’ by Rema below;

Intro

Banga
Pip
Another banger!

Verse 1

Mo to ti de, lati gba gboru, oshey
Me wey be werey
Oya, gawu oh, gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me malu (Malu, malu)

Pre-Chorus

Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, Shey I wan bad
Shey I wan real, Shey i wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow win, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shame

Chorus

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eyes sharp, bеcause e get how you go movе around me wey you fit end up on DND
I dey waka without security because I shot one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)

Verse 2

Babawon
E sure say for me my confidence no rely on any number 1
Too many solo hits Una go dey call me Solomon
Girl say she gan
Cause she Sabi say I be idan
Omo make I no too talk
Make I softly sit down

Pre-Chorus

Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, Shey I wan bad
Shey i wan real, Shey i wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow win, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shame

Chorus

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eyes sharp,bеcause e get how you go movе around me wey you fit end up on DND
I dey waka without security because I shot one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)

Outro

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eyes sharp, you know bеcause e get how you go movе around me wey you fit end up on DND
I dey waka without security because I shot one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50