Olamide – Mukulu Lyrics Ft. Rema

Olamide & Rema – Mukulu Lyrics

Read ‘Mukulu Lyrics,’ by Olamide & Rema below;

Intro – Rema

Your baby no reach baby dey play omo dey play oh
Body calling na wahala oh calling Mide oh
Ebelebe ebelebe ebelebe ebelebe oh *********
She muse me oh

Hook – Rema

You sabi Wetin you de do
You de make me de Mukulu Mukulu Mukulu
Say you sweet pass kununu knununu kununu
Day by day you de burst my bolo bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh.

Verse 1 – Olamide

Been a long time weh you see a real g
Weh go hold you down and know u off ur feet
Omotena I love you can’t you see It be me weh de yan is not the Hennessy
The way you sangalow the other
How’s a man gonna try n look the other way
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye o

Pre-Hook: Olamide

Kilofe? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu beh
Ego jim jim weh go make your misery end You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat1 be the gehngehn.

Hook – Rema

You sabi Wetin you de do
You de make me de Mukulu Mukulu Mukulu
Say you sweet pass kununu knununu kununu
Day by day you de burst my bolo bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh.

Verse 2 – Olamide

You go call me ole ajibole the way i skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbe omo lor
Oya abella danger with the tatashe This ur body too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
Oya kashe come n defend your cachet
No do garaje

Pre-Hook: Olamide

Kilofe? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly sare
If you gbemidebe mo ma le lulu beh
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and i no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat1 be the gehngehn.

Hook – Rema

You sabi Wetin you de do
You de make me de Mukulu Mukulu Muky y
Say you sweet pass kununu knununu kunühu
Day by day you de burst my bolo bolo oh You got me like woah woah woah ah
You feel am abi, hmmmm
You sabi ladder abi Oya climb ammmm
The thing it de make your leg it wiriri oh it de wiriri oh

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50