Olamide – Jinja Lyrics

Olamide – Jinja Lyrics

Read ‘Jinja Lyrics,’ by Olamide below;

Chorus

oya
make we jinja,
make we jinja jinja o
Go follow ur lead,
you be leader leader o
Many kele carry something
weh dey hinder o
But your own is bigger o

Jinja o, make we jinja jinja o
Go follow ur lead
you be leader leader o
Many kele carry
something weh dey hinder o
But your own is bigger o

Post-Chorus

Make I put am for your body baby (Gba ko jẹ)
No be poison (Gba ko jẹ)
Any time weh you call baby (I’ll be there)
Go dey cuddle n wrap u like (Sarkodie, kordie)

For your body baby (Gba ko jẹ)
No be poison (Gba ko jẹ)
Any time weh you call baby (I’ll be there)
Go de cuddle n wrap u like (Sarkodie, kordie)

Verse

Awọn temi naa ti gaza we de on deck eh
Mo ti fresh, I be giran , I be condemn yeah
Anywhere weh I dey I keep it hundred yeah
Awọn to ba robi si mi wọn ni bọ nbẹ, no
Jọ jọ jọ nobody badder ma lọ gọ
Fish plenty for ocean my session be like Marọkọ
I go, I go dull you ke that one na ọrọ pawpaw
Can’t you see wetin you carry baby bo ṣe n rọpọpọ
If I dey coma n u want sugar I go rọkun ni
I go kibọrọki gidi I go keep your company
Ẹja lo wa ninu sardine ko yẹ ko ma sọ fun mi
Know you want me to give u ratata when u trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me
You know say me I no normal nobody fit couple me
Make we go home home go do ratata baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ Ọlọhun ma jẹ k’ọn mu mi

Chorus

Jinja, make we jinja jinja o
Go follow ur lead, you be leader leader o
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o

Jinja o, make we jinja jinja o
Go follow ur lead you be leader leader
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o

Post-Chorus

Make I put am for your body baby (Gba ko jẹ)
No be poison (Gba ko jẹ)
Any time weh you call baby (I’ll be there)
Go dey cuddle n wrap u like (Sarkodie, kordie)

For your body baby (Gba ko jẹ)
No be poison (Gba ko jẹ)
Any time weh you call baby (I’ll be there)
Go de cuddle n wrap u like (Sarkodie, kordie)

Outro

(Gba ko jẹ)
(Gba ko jẹ)
(I’ll be there)
(Sarkodie, kordie)
Your boy Eskeez k!lls the riddim and burst it
(Gba ko jẹ)
(Gba ko jẹ)
(I’ll be there)
(Sarkodie, kordie)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50