Odumodublvck – Wotowoto Seasoning Lyrics Ft. Black Sherif

Odumodublvck – Wotowoto Seasoning Lyrics

Read ‘Wotowoto Seasoning Lyrics,’ by Odumodublvck & Black Sherif below

Intro: Odumodublvck, Black Sherif

Drive-by, ujo (Yeah yeah yeah yeah))
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

Chorus: Odumodublvck

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prrah)

Post-Chorus: Odumodublvck

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)

Odumodublvck’s Verse

Yeah (Woah)
I Dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The skirt, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

Chorus: Odumodublvck

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Post-Chorus: Odumodublvck

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Black Sherif’s Verse

Tear them down into into pieces
What do you think here this be (this be)
Follow me talk ya debris
Kweku why never listen
My win man saying pimpim pimpim
Thing inna the line dey are ticking
Talk to your… ?????
????
???

Outro: Black Sherif, Odumodublvck

(Yeah yeah yeah yeah)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50