Odumodublvck – Tesla Boy Lyrics Ft. Blaqbonez

Odumodublvck – Tesla Boy Lyrics Ft. Blaqbonez

Read ‘Tesla Boy Lyrics,’ by Odumodublvck and Blaqbonez below;

Intro: Odumodublvck

Spy
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Big-big boys, pretty girls, Tesla boy

Chorus: Odumodublvck

Ayy, I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy)

I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard (Yard)
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy (ODUMODUBLVCK)

Odumodublvck’s Verse

Who them be? Where them dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Where my key? Where my babe?
She dey put on mascara, na Naija Delta we cop the banga
Swallow with starch, ‘nother banga
Remy boy, follow up, wey my kanda?
New naira note, hundred dollar bills
POS abi? We go fall out with rack, abeg

Chorus: Odumodublvck

I dey dine with the big-big boys (Kill us)
Roll with the pretty girls (Prra)
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy, oh)

I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy

Blaqbonez’s Verse

Uh, got three cars parked in the yard
I know they hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass, uh, uh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn’t know I’m a star, yeah
Got the old man looking like, “Ah” (Ah, ah)
My apology, me I’m not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get enough if you not from the jungle, ah, ah
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing the whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
(Fuck you, fuck you, fuck you, fuck you, fuck you)

Chorus: Odumodublvck

Tesla boy Eh
I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50