Odumodublvck – Picanto Lyrics Ft. Zlatan & Ecko Miles

Odumodublvck – Picanto Lyrics

Read ‘Picanto Lyrics,’ by Odumodublvck, Zlatan & Ecko Miles below;

Intro: Odumodublvck & Zlatan

Blvcksheep for life, BIvcksheep forever
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
GE records Odumodublvck You get me
Fizo in the building (praaa)
Ibile

Chorus: Odumodublvck

They know I came in a Picanto
Dey my dommot
Kosi gateman
You go contact o

They know I came in a Picanto
Hundred men dey your dommot
Kosi gateman
You go contact o

Bridge: Odumodublvck

Wey wey
Wey dem (fall out)
Who goes (check out)
Nack am (dull am)
Jam am (march am)

Wey dem (fall out)
Who goes (check out)
Nack am (dull am)
Jam am (march am)

We squeeze
We march
They tench o
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab

Odumodublvck’s Verse

Wetin I go do for you? Ayo!
Tesh gimme cloth make I denge pose
Before we go march, I go sip agbo
Fi- Fizo dey my back, e dey mole igbo
Shayo dey the room, Desperado na why we mezebu

The bargar wey been scatter settings for my city, Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load am, shank am
E no go fit to breath
The bargar wey been scatter settings for my city, Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load am, shank am
E no go fit to breath

Chorus: Odumodublvck

They know I came in a Picanto
Dey my dommot
Kosi gateman
You go contact o

They know I came in a Picanto
Hundred men dey your dommot
Kosi gateman – Ibile!
You go contact o (ayee!)

Zlatan’s Verse

I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies
That plenty money must be made by any means
Abi your papa no go like denge pose inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Number wey your sister dey call Sugar Daddy
Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri
Such a guy we must gather garri (yes o)
You go fear when you see cartel
When we started, dem look us less
Child of the man now everything bless
Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like thirteen

Booyaka booyaka when we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta gba gbori wole, omo ase ma japa
Make nothing join me
Join me with sapa

Chorus: Odumodublvck

They know I came In a Picanto
Hundred men dey my dommot
Kosi gateman
You go contact o

Ecko Miles’s Verse

Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake na him make I ask
Na the rabba dey my mind I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap

Outro: Odumodublvck

E be like say, the thing don cast
E be like say your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbese hey!
Throway for nyash and face, bullet
Today na crate by crate
We go soft and kele dey crash my place
I go fvck now
I go pluck down
Ego, necessary
Owo, necessary

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50