Majeeed – Waka Jeje Lyrics Ft. BNXN

Majeeed – Waka Jeje Lyrics Ft. BNXN

Read ‘Waka Jeje Lyrics,’ by Majeeed and BNXN fka Buju below;

Intro

oh na na
hmm hmm oh
(Dream empire)

Pre-chorus – Majeed:

thank God sey
man no look like wetin e don go through
ah ahnn
for this kind life
as you dey work and pray still dey double hustle
double hustle

Chorus – Majeed

sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje

(verse) Bnxn:

oh see I’m a fat man with the perfect God
He bless me with the perfect course
make you no shout like imperfect son
tau tan bani dake jor
when I be killing my shit since like ss1
buy las van perfect hop
always caping leave nuh my chamuko
now imma do this till thy kingdom come
and you go feel my song

cos I nuh write nonsense
and I just wan flex
cos my money stop nonsense

Chorus: Majeeed

sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje

Bridge: BNXN

double hustle
double hustle oh

oh no no no
oh no no no
no no no no oh

no no no no
no no no no oh
no no no no no oh

Outro – Majeed:

thank God
sey man no look like wetin he don go through
for this kind life
as you dey work and pray still dey double hustle
double hustle

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50