LadiPoe – Guy Man Lyrics Ft. Bella Shmurda

LadiPoe & Bella Shmurda – Guy Man Lyrics

Read ‘Guy Man Lyrics,’ by Ladipoe & Bella Shmurda below;

Intro: Bella (Ladipoe)

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
(But you knew that)

Verse 1: Ladipoe

Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa

Bridge: Ladipoe

Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one

Verse 2: Bella Shmurda

Shey, make I remind you ooh
Oluwa shina emi Rambo ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle ooh
Always in demand oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo

Chorus: Bella Shmurda

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Bridge: Ladipoe

I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
‘Cause these days, self-love is on brand
You’ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang

Verse 3: Ladipoe

Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop’s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let’s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down

Chorus: Bella Shmurda

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

Outro: Bella & Ladipoe

Ladi, Shmurda
Fine Boy Bella
But you knew that!

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50