Side Chick Lyrics By Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn

Kizz Daniel – Side Chick Lyrics

Read ‘Side Chick Lyrics,’ by Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn below;

Intro: Kizz Daniel & DJ Big N

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Kizz Daniel’s Verse

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena Tena Tena Tena

Chorus: Kizz Daniel

??????
?????
If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice

Yemi Alade’s Verse

Give me love Give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things I like
I got the things that you want
Me I no send
If your girl dey back
I just to won chop clean mouth

Chorus: Kizz Daniel

?????
?????
If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice

Young Jonn’s Verse

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think
I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le

Chorus: Kizz Daniel

??????
??????
If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice

Outro: Yemi Alade & Kizz Daniel

Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my I’m for you
Oh my I’m for you o

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50