Khaid – Forever Lyrics

Khaid – Forever Lyrics

Read ‘Forever Lyrics,’ by Khaid below;

Intro

Oboy i really appreciate Seyi shay for me ah
Me i no even know say people love me like this
Una show me love and i come to show you love too
Blessings my gee i really appreciate you oloun
Thank you thank you

Verse 1

I swear my eye no dey close
Tears fell down wanna check my fucking phone
Going number one and now that you already gone
And no competition you forever run the throne couz

Pre-Chorus

You’ve been a yern but dem no gree understand you
Lyrically saying what you’ve been through
Never missing our flights you put a room
Say make I stay for bed youno let me sleep for table

Chorus

Say forever let there be light Ohhh ahh
Forever let there be light Ohh ahhh
Imole you own the light Ohh ahh
Forever let there be light

Verse 2

Big bro you never gave up you’re a big fighter
Anybody try you dey dapada
Ino say you dey cover us wey dey gaza
Many dey vex say because we became a superstar
What do legends do ( 2ce)
What you might have been through and take care of his body and soul

Pre-Chorus

Couz you’ve been a yern buh dem no gree understand you
Lyrically saying what youve been through
Never missing our flight
You put a room say make I sleep for bed youno let me sleep for table

Chorus

Say forever let there be light Ohh ahh
Forever let there be light Ohh ahh
Imole you own the light Ohh ahhh
Forever let there be light

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50