Khaid – Anabella Lyrics

Khaid – Anabella Lyrics

Read ‘Anabella Lyrics,’ by Khaid below;

Pre-Chorus

If I ever hurt you girl I’m sorry (Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy (Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji

Chorus

Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo

Verse

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do money too long e get part two
I know say you dey feel me so no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o, And e dey pain me o
And if na cash wey
You want I go waybill oo
Girl if you ever fall my hand
That change go pain me ooo, Say e go change me
If I go ever love you na maybe ooo (But shey you know say)

Pre-Chorus

If I ever hurt you girl I’m sorry (Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy (Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji

Chorus

Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo

(Timijhay on the track)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50