Jaywon – Sheeba Sheebo Lyrics

Jaywon – Sheeba Sheebo Lyrics

Read ‘Sheeba Sheebo Lyrics,’ by Jaywon below

Intro

Huhh yeaah!
(Kent on the beat)

Verse 1

No be say I send you
I just dey package you
No wan disrespect you
No wan look you for face

You know say I love you
Don’t fvck with my hustle
Another man poison
Another man best food

Chorus

Emi, omo olore
Omo ologo
Won fę shey mi sheeba sheebo
Baba loke sha lon shor mi

Emi, omo olore
Omo ologo
Won fę shey mi sheeba sheebo
Baba loke sha lon shor mi

Bridge

Anything wey them like make them talk
Anything wey them like make them do
I don cross many seas Libiya, Italy, wetin we never do see
Wetin my eyes don see, wetin we never do
I don cross many seas Libiya, Italy, wetin we never do see

Post-Chorus

O wę lęnu
Kan fęnu sor you talk you collect oo
O wę lęnu
Kan fęnu sor this jam is correct oo

O wę lęnu
Kan fęnu sor you talk you collect oo
O wę lęnu
Kan fęnu sor this jam is correct oo

Verse 2

I say hol am
I’m talking ’bout the bigi bar bigi bar oo
Hol am (Hol am)
I’m talking ’bout the bigi bar bigi bar oo

If you think about the matter you go lose control (Hol am)
And I’m too busy I no get time for you (When your cup don full)

Chorus

Emi, omo olore
Omo ologo
Won fę shey mi sheeba sheebo
Baba loke sha lon shor mi

Emi, omo olore
Omo ologo
Won fę shey mi sheeba sheebo
Baba loke sha lon shor mi

Post-Chorus

O wę lęnu
Kan fęnu sor you talk you collect oo
O wę lęnu
Kan fęnu sor this jam is correct oo

O wę lęnu
Kan fęnu sor you talk you collect oo
O wę lęnu
Kan fęnu sor this jam is correct oo

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50