Hitboy Kellz – Jegede Lyrics Ft. Ajebo Hustlers

Hitboy Kellz – Jegede Lyrics

Read ‘Jegede Lyrics,’ Hitboy Kellz and Ajebo Hustlers below

Chorus: Hitboy Kellz

Give dem repete ehh
call me jegede ooh
give them repete o

Verse 1: Ajebo Justlers

Anywhere i go i parole o
schusses and my claro o
With Bookie and the Caro o
Molly and things come board make we dey fagbo
Make we Go whine my gbo, later blame satan o

Pre-Chorus: Ajebo Hustlers & Hitboy Kellz

Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh

My shit is bad woo
My shit is bad
Mmm my shit is bad
Ye my shit is bad yeah yeah hmm

Chorus: Hitboy Kellz

Give them repete oh
call me jegede ooh
Give them repete oh
Gra gra like Lagbaja o

Give them repete oh
call me jegede ooh
Give them repete oh
Gra gra like Lagbaja o

Verse 1: Hitboy Kellz

Me i too like woman ye
Her baka fit spin my head o
Na wayo na hin full my head
And i no fit come loose guard o
The girlie come hot like pepper o she fit enter my eye
As the gbedu enter my head well i con dey feel myself

As e dey vibe contagious you go contact say you putting in pension
Man go ???, never come loose
Man wey work na man go chop

Pre-Chorus: Hitboy Kellz

Anywhere my men dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh

My shit is bad wor
My shit is bad
Mmm my shit is bad
Ye my shit is bad yeh hmm

Chorus: Hitboy Kellz

Give them repete oh
call me jegede ooh
Give them repete oh
Gra gra like Lagbaja o

Give them repete oh
call me jegede ooh
Give them repete oh
Gra gra like Lagbaja o

Verse 3: Ajebo Hustlers

Omo i left my space
LEFT MY State came to another city
And accept my faith, shame been dey catch me but i kept my pace
Squat anyhow til i get my space
Bless by grace for this hustle dem no get my mate
Every session nobody fit test my weight
And just before i rest my case
I go make sure the doings of my side chick oppress there babes

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50