Dremo – Pressure Lyrics Ft. Dandizzy

Dremo – Pressure Lyrics

Read ‘Pressure Lyrics,’ by Dremo and Dandizzy below

Intro

Pressure too much o, pressure!
Wave zaddy, men
ayaya
Oh Dremo
Haa You dey feel am?
You dey feel am?
I dey feel am die
Codename (fresh hit)
No worry, ayaya
Make nobody pressure anybody (ah bad)

Dandizzy’s Verse

why you dey calculate the money wey I get when you suppose use your head find a way to move ahead
people wen dey melt won dey form say Dem be saint, wen dem open mouth. e be like something wen ferment
upper develope chick skin be like IG baddie
I dey flex she dey vex,me alya anybody
I dey sort my bill try to get some money
you can suck my d or you bend for doggy

Pre-Chorus: Dandizzy

Korokoro Dem go see me prosper
Akpruka guy man that one nor be grammatical blunder
Dem dey call me local champion but the time when I go finish he go be like na Americana wonder

Korokoro Dem go see me prosper
Akpruka guy man that one nor be grammatical blunder
Dem dey call me local champion but the time when I go finish he go be like na Americana wonder

Chorus

Pressure pressure
pressure too much o
pressure (Korokoro see wahala)
pressure pressure
pressure too much o
pressure

Dremo’s Verse

(cold name…)
Why you dey pressure your self nobody hold you for neck
Na this Lagos girls want to sliczy your bread
you won impress silicon yansh
but you pray to be a real life nigga, my guy you don mad
see my money never do me yet
still dey play sporty bet
Nor dey do pass my self
If I nor get I nor get
e say I go make her vex if I nor buy her a berkin baking and berkin the two nor dey merge

Pre-chorus: Dandizzy & Dremo

Korokoro Dem go see me prosper
Akpruka guy man that one nor be grammatical blunder
Dem dey call me local champion but the time when I go finish he go be like na Americana wonder

Chorus

Pressure pressure
pressure too much o
pressure (Korokoro see wahala)
pressure pressure
pressure too much o
pressure

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50