The One (Chop Life) Lyrics by Crayon x Yaba Buluku Boyz

Crayon x Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics

Read ‘The One (Chop Life) Lyrics,’ by Crayon and Yaba Buluku Boyz below;

Chorus

Oh-ah, ye, I’m oga
I’m the one who shut down the bar
Let’s make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
(Cray way)

Verse: Crayon

Early momo, early momo
Me, I don dey wait for my Shoko
All of all the things wey she follow me dey talk
But, she know say my mind dey for turn up (turn up)
Turn up (turn up), turn up (turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me l’ana
But, she know say my internal corrupt
Baale, make you dobale
Pull up in your hood, make you dobale
Awa gangan ni omo onile
I dey play football like Abedi Pele
Swaa, sh’ori e gbale? (chee)
Whenever you see me, make you dobale (dobale)
Awa gangan ni omo onile
Wetin you dey find, make you comot here

Chorus

Oh-ah, ye, I’m oga
I’m the one who shut down the bar
Let’s make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I’m oga
I’m the one who shut down the bar
Let’s make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)

Bridge: Yaba Buluku Boyz

Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)

Chorus

Oh-ah, ye, I’m oga
I’m the one who shut down the bar
Let’s make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I’m oga
I’m the one who shut down the bar
Let’s make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)

Outro: Yaba Buluku Boyz

Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50