Crayon – Modupe Lyrics

Crayon – Modupe Lyrics

Read ‘Modupe Lyrics,’ by Crayon below;

Intro

vibes (vibes)
hunnnnnn hmm ah

Verse

be my element yeah
no time for kpekelemes yeah
I know wetin I dey find
so me I no regret yeah

the people wet I shirk yeah
or the panties wey I wreck yeah
we has such a good time
but the chapter ends here

Pre-Chorus

when I wan chop dem tell me “stop shey beh”
enemies wan de beh
I don dey for the street tipe
gi gi
You see my magics don dey sell (sell)
my kerosene don dey smell
when I light my fire oti ze

Chorus

I gat only one life oh
make I just dey Jo Jo
till I go kpai oh

I gat with only one life oh
make I just dey lavi da loca till I go kpai oh

Post-Chorus

eeeeeeee modupe fun olorun mi
we no look like where we come from yeah
I give thanks to the most high oh

eeee modupe fun olorun mi
we no look like where we come from yeah
I give thanks to the most high yeah

Bridge

jejeli jejeli oya sun seyin
jo malo be malo teh
shey u no dey see set
agidi kpa person omope omope omope

jejeli jejeli oya sun seyin
jo malo be malo teh
shey u no dey see set
agidi kpa person omope omope omope

Pre-Chorus

when I wan chop dem tell me ‘stop shey beh”
enemies wan deh beh
I don dey for the street otipe
gi gi u see my matches don dey sell
my kerosene don dey smell oh
when I light my fire oti zeh

Chorus

I gat only one life oh
make I just dey jogodo jo till I go kpai oh

I gat only one life oh
make I just dey lavi da loca till I go kpai oh

Post-Chorus

eeeeee modupe fun olorun mi
we no look like where we come from yeah
I give thanks to the most high yeah

yyeeee modupe fun olorun mi
we no look like where we come from yeah
I give thanks to the most high yeah

Outro

modupe fun olorun lorun lorun lorun lorun
them no go fit to fit to fit to fit to
them no fit hold my Tuttle Tuttle
cos I go dey move on oh
go dey mash down oh
hmm mm

Previous article
Next article

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50