Bella Shmurda – Loner Lyrics

Bella Shmurda – Loner Lyrics

Read ‘Loner Lyrics,’ by Bella Shmurda below;

Intro

hmmmm hmmmm oh yeah ehhh
ohhh ohh Bella shmurda yeahh
ahhnn ohhh

Verse 1

Everything is different since you left me oh
I can not pretend boy I go try my best ehh ohhh ohh

It’s me against the world
ishe oluwa nimofi stand tall
na everybody day hear my song (song)
Orin tiba ko aye ma gbo ahhhaa

Chorus

hallelujah pray for my mother
and my brother since I be loner ohhh
Hallelujah pray for my mother
and my brother since I be loner
ohhhh ohhh
ohhh ohhh
ohhh ohhhh

Post-Chorus

me I thank god I still dey on top
shey bi na me dem dey chase comot
dangote we dey share domot
I like my peace and I love my joy aahhnn

I no dey beg for love
as you see me so I no day stress at all
and I do my best leave the rest for god
cus is just me and against the world

Verse 2

if I no tell you tell me how you won know
if I no tell you tell me how you won know
have been up there chasing for the ego
some people day wine me for dis eko ohh
werey leko oh ko le yewon
Orin ni kan ati piano
make I play safe with my chikito
gbomo meta go my hama ohh ahnnn

Chorus

hallelujah pray for my mother and my brother
since I be loner ohhh
hallelujah pray for my mother and my brother
since I be loner
ohhh ohh ohhh
ohhh ohhh
ohhh ohhh

Post-Chorus

me I thank god I still day on top
shey be na me dem dey chase comot
dangote we dey share domot
I like my peace and I love my joy ahnnn
I no dey beg for love
as u see me so I no day stress at all
and I do my best leave the rest for god
cus is just me and against the world

Outro

Timijhay on the track
I no dey beg for love
as u see me so I no day stress at all
and I do my best leave the rest for god
cus is just me and against the world

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50