SkiiBii – Back to Sender Lyrics

SkiiBii – Back to Sender Lyrics

Read ‘Back to Sender Lyrics,’ by SkiiBii below;

Intro

Let’s go
Skiibii

Verse 1

All is in order eh
I want to pop champagne
But they want to block my way eh
Back to sender eh yo
Awon to soro bi professor
Won bere kilo fe so
Inna the zanga they feel my song
Oh ah

Chorus

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender

Verse 2

I carry city for my shoulder (egbe)
Escala omo to da (egbe)
You know I be one man soldier
‘Cause blood of Jesus cover me
Ni gboro won wa, won le won o ba
Ni gboro wan pa kamasutra
Ti mo ti hustle pa
Mo ya fi won buga

I wan chop my life with no regrets
All of my guys dem know me wella
To ba ni ke jaiye lo
Jaiye lo nonstop, ego surplus
Be benlo, billi billi billi bion
La le ana yen nibo lo wa, nibo

Chorus

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender

Outro

Swaps..swaps
God cover me, back to sender
Mystro sugar

Leave a Reply

Check Also!!

Popular

Trending Now Top 50