Zlatan – Soro Soke Lyrics
Read ‘Soro Soke lyrics’ by Zlatan Ibile below;
DOWNLOAD MP3
Soro Soke werey
Awusahola
Ah, korunbe
I was born on the 19th December 1994 (Soro Soke)
And since I was born the Nigerian government never gave a fu*k (Soro Soke)
Fela died saying this
Different president same old sh!t
Harmless citizens dema kill
And them say we dey practice democracy
Ah, See bloodshed
Una no get conscience?
Using us against us
Come TV dey talk nonsense
Ah ah
E pa omolomo fun olomo edakun
kilon sele gan gan
All we need is change, naija must better, ode ti di dandan
Is it a crime to fight for our rights? 60 years no good road no light.
Go embassy see long line, people wan japa for their life
Ah
Ewo loshi ijoba tip gbadun kokoshi Protest turn to massacre
[gunshots]
Korunbe, Ah everybody don japa