Umu Obiligbo – Enjoyment Lyrics
Read ‘Enjoyment Lyrics’ by Umu Obiligbo below;
DOWNLOAD AUDIO HERE
(Vybe o)
Make money chop money eh eh
Enjoyment no dey for heaven o brother
You no go fit access your money if you kpai
E ma na owu ga to go make me dull o brother
Opaku we ri e li gi nuye ge bi nuwa
Egbasia gu nnye gi ga su ya bu ?
You no go fit access your money if you kpai
Eme la owu cannot blow dey make me dull o Brother
Co ma tu ta pe na so I see am o
Na me dey make your guys danbana
As far as say wey dey alive o
Nnwane ribi fe nuwa na tolelele tolelelele
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le worry
Oya me nu me nu uwa si a di nu eeh
Owun na bia ngbe o ji si ya
Efe bu onye riri ya nu oye bu ala nu uwa li li
E ge ekwa ??
Enjoyment no deh kill at all brother
Cut your coat according to your size
My brother no need to change your name o
Don’t be stingy no dey jonz brother
Enjoyment no dey kill ah all brother
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
I don suffer no be small
Now it’s time to chop the mo mo mo money
Onye rurun orun ga tu mo fu be ego brother
Maka na owu cannot blow dey make me dull na why
Make money chop money eh eh
Enjoyment no dey for heaven o brother
You no go fit access your money if you kpai
E ma na owu ga to go make me dull o Brother
Opaku we ri e li gi nuye ge bi nuwa
Egbasia gu nnye gi ga su ya bu
You no go fit access your money if you kpai
Eme la owu cannot blow dey make me dull o Brother
Co ma tu ta pe na so I see am o
Na me dey make your guys danbana
As far as say wey dey alive o
Nnwane ribi fe nuwa na tolelele tolelelele
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
Ele le e le
(First class mixing)