Runtown – Kini Issue Lyrics
Watch ‘Kini Issue lyrics video’ by Runtown below;
DOWNLOAD MP3 /AUDIO
Hook
Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Pre-Chorus
She be messing with my head,
Got me singing love songs on the radio (singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go
Chorus
Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah yeah
Verse
Me, You and Hennessy na chemistry wo wo,
Only you fit match up my energy wo wo
If I tell you dance, dance,
If I tell you wait, wait,
Money for your waist, waist
Fire waist eh e,
If I tell you craze, Craze,
If I tell you move, Move
Pre-Chorus
Oh no, see i’m just tryna say,
She be messing with my head,
Got me singing love songs on the radio (singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go
Chorus
Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done
Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah!
Hook
Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun