Olamide – Green Light Lyrics
Read ‘Green Light Lyrics’ by Olamide below;
DOWNLOAD MP3 /AUDIO
Intro;
P, p, p, p
Shaba daba di
Dibi dibi dibi da
Dibi daba di
Dibi dibi dibi
Olamide o o olamide
Olamide o o olamide
(Give Dem)
Chorus
Omoge omoge
Wetin dey sup? (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me tha, give me tha
Give me that green light
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down
Kilode, kilode
Why you dey dull? (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make i show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down
Post-Chorus
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light
Verse 1
Com’on over you know it takes two to tango
Make we dey close like Onipanu and Palm groove
Baby no hide, How you dey feel You want love
Scared of heartbreak, Of heartbreak I know
You say I look like casanova
For those wey I love baby I go hard
Na woman wey no love Na im go break heart
Omo no go end the film i no start
Sho’ri, na you be the one i wan dey Jannet
Dey connect to your wifi, Glo unlimited
If you give me there Gbes I’d get addicted
Throway groundnut from karashim straight to the net
Ma gbe tibi sa
Ka ma pra pra na pana pana
Ma gbe tibi sa
Ka ma zi gi zou zagou zagou
Ma gbe tibi sa
Ka ma fi igi gba ka fi igi gba
Ma gbe tibi sa
Ka ma mu fu rawa bi mufuta
Chorus
Omoge omoge
Wetin dey sup? (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me tha, give me tha
Give me that green light
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down
Kilode, kilode
Why you dey dull? (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make i show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down
Post-Chorus
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light
Verse 2
Comon over you know it takes two to tangle
Make we dey close like Onipan and palm groove
Baby no hide How you dey feel You want love
Scared of heartbreak, Of heartbreak I know
Ma gbe tibi sa
You know it takes two to tango
Ma gbe tibi sa
Close like Onipan and palm groove
Ma gbe tibi sa
How you dey feel You want love
Ma gbe tibi sa
Of heartbreak, Of heartbreak I know
Chorus
Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me tha, give me tha
Give me that green light
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down
Kilode, kilode
Why you dey dull? (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make i show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down
Outro
Coolu, coolu, coolu, coolu
Give, Give them!
Onipanu, Onipanu Onipanpan, Palm groove
Palm groove, palm groove, palm groo, palm groove
Coolu, coolu, coolu, coolu
Onipanu, Onipanu Onipanpan, Palm groove
Palm groove, palm groove, palm groo, palm groove