Lil Kesh – Too Sweet Lyrics
Read ‘Too Sweet Lyrics’ by Lil Kesh and Chike below;
STREAM/DOWNLOAD MP3
Intro
S.B. Studio Boss!
Verse ONE: Lil Kesh (chike)
You the apple of my eye,
Winchi winchi in my life
Only me and you walahi,
We go jolly till we die (Lele mama Lele)
Your love e too sure for me (eh ah),
Have you poison me baby? (eh ah)
Them go dey tell me something (eh ah),
I tell them wetin concern me (eh ah)
Oya tell your mummy (eh ah)
Wey dey send me Billing (eh ah)
I’m ready to cough it, Aya wa Lele yi ah.
Chorus
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
Aya Aya Lele yi, Emi oko ma Lele yi.
(Ele ele mamama)
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
Aya Aya Lele yi (she too sweet, she mara mma o), Emi oko ma Lele yi (apple)
Verse TWO: Chike
Apple of my eye!
If I get a million dollar I no go dull am, I go carry am bet on you, bet on you
Shey nah my money abeg, I got my game on check
Oya see my card on deck
Me I ready 4 whatever
She don turn me to zombie, zombie for her body
She don turn me to zombie, zombie for her body
I got you for life, I dey for your side
I got you for life, I dey for your side
Chorus
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya Aya Lele yi, Emi oko ma Lele yi.
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya Aya Lele yi (she too sweet she maram mma), Emi oko ma Lele yi.
Verse THREE: Lil Kesh
Nothing dey high me, reach make you dey beside me
As I dey 4 you, make you dey 4 me too
I put my life here, no go dey wine me
Wetin I do you, we dey make you wan to joju mi.
I tell, I tell girls make dem go go
Just tell me what else wey you wan me do
I go carry you 4 head yo yo
I go dey post your pictures make dem know
Be like say Maserrati go fit you
I no go kind to do Uber for you
I go drive any where you go
Oya call your daddy make e know
Chorus
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya Aya Lele yi, Emi oko ma Lele yi.
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya wa Lele yi, Aya Aya wa Lele yi
(You see the thing you do, You see the thing you do)
Aya Aya Lele yi (she too sweet she maram mma), Emi oko ma Lele yi.
Outro
You see the thing you do, You see the thing you do
You see the thing you do, You see the thing you do
S.B. Studio Boss!
You see the thing you do You see the thing you do
You see the thing you do, You see the thing you do