Dr Dolor – Madam The Madam Lyrics
Read ‘Madam The Madam Lyrics’ by Dr Dolor below;
DOWNLOAD AUDIO HERE
Intro
(Dr dolor Entertainment)
Ömönaiyeighodé
kolo na dkolo oh yea
kolo na dkolo Oh my baby
kolo na dkolo
Ömönaiyeighodé
kolo na dkolo
Verse
Hello honey bunny
My sugar lolli
Le me dey there for you
Giving you breakfast in bed Oh (in bed oh)
Pre-Chorus
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you Oh
And your family too
Chorus
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
The madam
Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Bridge
Ovbiöba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
Ovbiöba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
Pre-Chorus
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you Oh
And your family too
Chorus
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban 00
Madam the madam (ele ele ele)
Outro
kolo na dkolo
kolo na dkolo
kolo na dkolo Oh my baby
kolo na dkolo na
kolo na dkolo oh ??
kolo na dkolo
(Ace bring the beat back)