Ceeza Milli – Medicine Lyrics
Read ‘Medicine Lyrics’ by Ceeza Milli below;
DOWNLOAD AUDIO HERE
Intro
(Nwanne)
Ima don’t know don’t know why
Ohhhh why
Should, i say should i
Verse 1
I
Never felt this way before I know
I just can’t be without you
Oh no oh no
So I
Really want to pour it on you
Put all my loving on you
Cos I need you yeh
Pre-Chorus
Shey you know say I dey feel your vibe odo
Me and you we get better chemistry odo
When am down na you dey pull me on my feet odo (wo..wo..wo)
If you promise say you go dey follow me odo
You know say me I no go leave you odo
If you give me love I no go ever jonze odo
Chorus
Cos girl you be my
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Anytime my temperature rise oh baby o
Give me 3 times on a daily
Girl na only you fit to save me
You be my medicine medicine medicine
Verse 2
As e dey go
Na only you I want to show off
Na only me wey go dey chop your jollof
Go tell them all dat niggers make dem fuck off
Tell me baby girl as e dey go
If it’s a dream me I no wan wake up
Give me my doze oh baby pass me the cup
Make I drink up
Make I sip up, nooo
Pre-Chorus
Shey you know say I dey feel your vibe odo
Me and you we get better chemistry odo
When am down na you dey pull me on my feet odo (wo..wo..wo)
If you promise say you go dey follow me odo
You know say me I no go leave you odo
If you give me love I no go ever jonz odo
Chorus
Cos girl you be my
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Anytime my temperature rise oh baby o
Give me 3 times on a daily
Girl na only you fit to save me
You be my medicine medicine medicine
Outro
Ohhhhhh yea (milla mix)
You know i need your, You know i need your loving
You know i need your, you know i need your
You know i need your loving
You do me somehow
Cos ‘ need you right here
???????
Milliana say