Patoranking – Abobi Lyrics

Patoranking – Abobi Lyrics

Read ‘Abobi Lyrics,’ by Patoranking below;

Intro

It’s Kel P vibes

Verse 1

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya
The baba carry kaya

Soldier go
Solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun
You’ll die by a gun
How you go feel at the point of no return
Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Chorus

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(who kill Ab-o-b-i)
Abobi Abobi eeeeh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(who kill Ab-o-b-i)
Abobi Abobi eeeeh

Post-Chorus

Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan

Verse 2

Ose mi bipe gbim gbim
Everybody Dey gbim gbim
My body do me gbim gbim
Obodo delu Jim Jim
Onyeoma na Jim jim
I carry my thing Jim jim

From rumola to agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Bridge

Abobi no dey find trouble
Ah ah ahan
Eno dey find trouble
Ah ah ahan
He just wan bubble
Ah ah ahan
Family man wey dey struggle
Ah ah ahan
Abobi no dey find trouble
Ah ah ahan
E no dey find trouble
Ah ah ahan
He just wan bubble
Ah ah ahan
Family man wey dey struggle
Ah ah ahan
Ooooooooooo

Chorus

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(who kill Ab-o-b-i)
Abobi Abobi eeeeh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(who kill Ab-o-b-i)
Abobi Abobi eeeeh

Post-Chorus

Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan
Fire fire fire
Ah ah ahan

Leave a Reply

Check Also!!

Popular

Trending Now Top 50