Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

Read ‘Ease Up Lyrics,’ by Nonso Amadi below;

I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got move it’s now or never, never

So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for mowe
They wan pull me over
How dey smell my money
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down

I don’t really blame myself
I’ve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G’s yeah
Girl you gotta ease up

Damn, so many things I fit complain
Naij men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothings changes
I’m just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice snatch your chain
Times so hard it’s hard to blame ’em

But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for visa
There’s no guarantee for this world
But me can’t give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high bp o

I don’t really blame myself
I’ve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma gees yeah
Girl you gotta ease up

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50