Mayorkun – Alarm Lyrics
Read ‘Alarm Lyrics,’ by Mayorkun below;
Ge ge
Sound the alarm
Sound the alarm
My baby gat me doing
Bambiala, bambiala, ah
Amina, finish my stamina
Amina jowo ma pami na
I dey beg
Bambiala, bambiala
One time for my?baby, for my baby, one time
If you no mind be my Bonnie, I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million times two
One time for my?baby, for my baby, one time
If you no mind be my Bonnie, I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million
For my baby, one time
If you mo mind be my Bonnie, I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million
Abegi, abegi oh
Sare wa bami labe igi oh
Body on fire you be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know
Abegi, abegi oh
Sare wa bami labe igi oh
Body on fire you be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know
Aunty!
You know you taste like a ca-candy
If flow is a crime then I’m a convict
I no go mind to end for Panti (Panti)
This your ibadi be my multi-vitamin
Wetin you carry behind e, koshe fi ta yin
The way you whine be like ligaligali
Dem no fit try deny
Because your bumbumbum, Bombay
Girl you know I’m tempted to touch it
And I want it, mo mope
You go dey follow me go, follow me go
To my place like
Abegi, abegi oh
Sare wa bami labe igi oh
Body on fire you be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know
Abegi, abegi oh
Sare wa bami labe igi oh
Body on fire you be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know