Jedi Jedi Lyrics By Slizzy E & Jessie Woo

Jedi Jedi Lyrics

Read ‘Jedi Jedi Lyrics,’ by Slizzy E & Jessie Woo below;

[Intro: Slizzy E & Jessie Woo]

This love you give me
Your love dey kill me
Ohhuuuuu
Slizzy lion
Ooh is Jessie woo
This love you give me
Your love dey sweet me
Ohhhhhhhhhhhhhh
This love you give me
Love you give me
Your love e sweet me

Jessie Woo’s Verse

Sukre sukre sukre
Dous pase kann
I am the one your mother been praying for
E Oluwa tande li
He never had a girl like this before
Never ever had it this tight before
I make he singy like DO RE MI
Can’t keep your hands and your eyes off me (eh eh eh)
You know my body so sweet (Yeah)
Them other girls them no botha
Turn you from boyfriend to fatha
Poze sou mwen ou pa kapab

[Chorus: Slizzy E & Jessie Woo]

Oh baby
Your love just taste so good
Your love Odikwa Sweet
Your love dey give me Jedi Jedi
Your love fit make me crase
Your love dey sweet my brain
Your love dey do me something something
Your love fit make man crase
Your love dey sweet my brain
Your love dey give me jedi jedi

Slizzy E’s Verse

First time I meant you
I knew you the one for me
Tu e doze untu mon bébé
Baby you sweet oh
You sweet
You sweet pass all my ex
Ahhhh ohhhhh
Tuemack suike
Émond batamu de kul
You gave my life a meaning
You gave me life a meaning
Baby you are the best
In my life I ever seen
You gave my life a meaning
You gave my life a meaning

[Chorus: Slizzy E]

Oh baby
Your love just taste so good
Your love Odikwa Sweet
Your love dey give me Jedi Jedi ohh
Your love fit make me crase
Your love dey sweet my brain
Your love dey do me something something ohh
Your love fit make man crase
Your love dey sweet my brain
Your love dey give me jedi jedi

[Outro: Slizzy E & Jessie Woo]

Your love Dey make me crazy
Baby you are the best in my life I ever seen
You gave my life a meaning
You gave my life a meaning
Jedi Jedi eeee
Hyp3 Mix

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50