Spinall – Bunda Lyrics Ft. Olamide & Kemuel

Spinall – Bunda Lyrics

Read ‘Bunda Lyrics,’ by Spinall, Olamide & Kemuel below;

Intro

DJ Spinall
Top Boy (okay)
Nwanne

Kemuel’s Verse

Come Let’s take a flight
Where ever you wanna go baby
Are you looking for a sign
Shey na dollar sign or pounds or cedes
I no go waste your time
I just want a good time baby
Borikiri waterside (okay)
So you know I like the water play
My African lady

Chorus: Kemuel

Your Bunda loco
Your body so ele, electronic ele, electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele electronic ele electronic kolo

Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full

Baddo!

Olamide’s Verse

Your Bunda for my sensima
On point it be decimal
Other girls no get stamina
Make dem come for your seminar
Dinla booty criminal
Wey fi fit in my benzima

Shakira! Oya zamina (sheesh)
Hips don’t lie Amino
Omoge back it up, pick it up
Bumbum swole like speedy bump
O funmi ni heek up ni heek up
For your fountain I no need a cup

Born kila kila
Higher killer
Serial killer
Original
International
Steven Seagal
Army robber
Pongila gila

Chorus: Kemuel

Your Bunda loco
Your body so ele electronic ele electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele electronic ele electronic kolo

Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full

Outro

Here we go!
Your Bunda loco
Electronic Ele Electronic kolo
She wanti molowo
Ele electronic ele electronic kolo
One, two
Your Bunda loco
Electronic Ele Electronic kolo
She wanti molowo
Ele electronic ele electronic kolo

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Recent

Popular

Trending Now Top 50